Rexxie All Lyrics

Rexxie All Lyrics

Rexxie All Lyrics from the Album “A True Champion” (2021).

Rexxie All Lyrics

I no go lie girl this feeling so dope
Dey make me feel like I don dey kolo
Girl if you give me heart, me I no go commot
Open your door, don’t keep me waiting Odoo

Na only you go catch my shot o
The fetish things e no go work
When we go reach Paris, you go tell me bonjour
That na part one, you go see the part two 
(Kilode, gege)

You’re all that I desire
All that I require (Na you)
You’re all that I desire
All that I desire (Na you)
All that I require
All that I require (Na you)

Nibo (Nibo) Gege (Debe)
Nipopo nenepopo, tule jor
Rexxie ma pa mi na
Yo! Na me na
Yo! Tule jor Tule jor

Ejiro! Na you wey I go fck till we age o
Omo this one no be luck, no be game o
Omo wetin be your plan with my Ejiro
Omo my Ejiro, ni gboro
Oro mi lonso ni gboro
Oro mi lonso ni gboro
Emi lo omo to n so ni gboro

Kilode! You’re all that I desire
All that I require (Na you)
You’re all that I desire
All that I desire (Na you)
All that I require
All that I require (Na you)

Nibo (Nibo) Gege (Debe)
Nipopo nenepopo, tule jor
Rexxie ma pa mi na
Yo! Na me na
Yo! Tule jor Tule jor
Pon this one (It’s STG)
Yo! Yo


Enjoy Music Video

Rexxie Songs


Article Tags:
· ·
Article Categories:
African Songs · English Songs

Recent Posts

Comments are closed.

G-TPFHNBKPDG